Sunday Laugh - Who Wan Die. - Maxigram Blog

Breaking

Maxigrammedia | Leading the Digital Entertainment.


24 September 2017

Sunday Laugh - Who Wan Die.


_
*Police:* Paaarrk! Wey ur particulars?
-
*Me:* Here they are.
-
*Police:* They are incomplete.
-
*Me:* Check them well, they are complete
-
*Police:* Do you want to teach me my work? By the way where you dey come from by this time of the night?
-
*Me:* I go burial
-
*Police:* Who die?
-
*Me:* Na one Policeman
-
*Police:* Wetin kill am?
-
*Me:* He collect juju money from one driver for check point and him hand come swell he come die.
-
*Police:* Na your friend?
-
*Me:* No
-
*Police :* Your relation?
-
*Me:* No
-
*Police:* Wetin you come go do for the burial?
-
*Me:* I go remove the money from the dead man hand.
-
*Police:* Wetin concern you for the matter
-
*Me:* Na me be the native doctor wey do the juju
*(The policeman was staring at me now)*
-
*Me:* Oga police, I beg I don tire, make I find you something make u let me dey go.
-
*Police:* Police is your friend, we no dey collect bribe again. Have a nice day.
-
*Me:* Thank you same to you.
-

No comments:

Post a Comment